Friday, 4 July 2025

Former Nigeria Super Eagles Captain and Goalkeeper Peter Rufai don die. Di Nigeria Football Federation confam di tori for statement dis evening. E die at di age of 61. Di Super Eagles legend, Dodo Mayana, as dem dey popularly call am na a giant of Nigerian football wey help di country win di 1994 AFCON tournament.

No comments:

Post a Comment

IT’S THE FIRST MONDAY OF MAY! HAPPY MET MONDAY! Who are you excited to see on the steps tonight?