Thursday, 28 May 2026

Nigeria rapper, Ice Prince Zamani, don reveal wetin make am cut im drug habits two months ago. E tok for one podcast say na im mission to lose weight. E give praise to im producer Chopstix wey e reveal say bin come to jog wit am regularly for a while. E tok say dis mission no come from anytin but e bin reason say time don reach as im reveal say "from 2020 to 2026, I don spend ₦340 million on weed from just one dealer". E tok dis one for podcast wia e also tok about tins like di Jos kasala, di death of im parents, wetin make am blow and im relationship wit im 14-year-old pikin.

E tok for one podcast say na im mission to lose weight. E give praise to im producer Chopstix wey e reveal say bin come to jog wit am regularly for a while. E tok say dis mission no come from anytin but e bin reason say time don reach as im reveal say "from 2020 to 2026, I don spend ₦340 million on weed from just one dealer". E tok dis one for podcast wia e also tok about tins like di Jos kasala, di death of im parents, wetin make am blow and im relationship wit im 14-year-old pikin.

No comments:

Post a Comment