Sunday, 31 August 2025

Former Inspector General of Police for Nigeria, Solomon Arase, don die on Sunday 31 August afta e spend sometime for hospital for Abuja. Dis na according to informate wey di Police tok-tok pesin Olumuyiwa Adejobi tell tori pipo. Di 69 year old bin serve as Nigeria 18th IGP bifor dem later appoint am as Chairman of di Police Service Commission (PSC). Arase officially retire from di Force for June 2016, but finish im role as PSC Chairman by June 2024.

No comments:

Post a Comment